Vanilla Lyrics – Burna Boy

Vanilla Lyrics - Burna Boy

Singer Burna Boy
Music Burna Boy

Vanilla Lyrics

[Chorus: Burna Boy]
Falila say: “Make her come, Come”
She give me vanilla, Make her chop, Chop, Chop
Then her padi jamilah wey carry bum, Bum
Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)
Falila say: “Make her come, Come”
She give me vanilla, Make her chop, Chop, Chop
Then her padi jamilah wey carry bum, Bum
Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)

[Verse 1: Burna Boy]
Abi o ja, Baby won ja
See as you fine like mami water
Just because you fine likе yemoja o
Ti n ba gbe si e lara yе ma sa o
Now she don dey call me daddy o
Love it when she’s calling me alhaji o
Ki la ju ki la ri o
All over the world wo n wa me o
And i no dey carry last
Even though sey i dey try relax
Girl you know your friend carry nyash
Wetin you dey do me i no like am
Yeah! and i no dey carry last
Even though sey i dey try relax
Girl you know your friend carry nyash
Wetin you dey do me i no like am, Yeah!

[Chorus: Burna Boy]
Falila say: “Make her come, Come”
She give me vanilla make her chop, Chop, Chop
Then her padi jamilah wey carry bum, Bum
Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)
Falila say: “Make her come, Come”
She give me vanilla, Make her chop, Chop, Chop
Then her padi jamilah wey carry bum, Bum
Come dey make my medulla dey malfunction (Ye)

[Verse 2: Burna Boy]
Mo n beri for your body, Body
Mo n spending all my money, Money
Wo bo se n carry body
Yeah! my sweety baby, Carry body

[Outro: Burna Boy]
And i no dey carry last
Even though sey i dey try relax
Girl, You know your friend carry nyash
Weting you, Dey do me i no like am, Yeah!
And i no dey carry last
Even though sey i dey try relax
Girl, You know your friend carry nyash
Weting you, Dey do me i no like am, Yeah!